Post by CSO intl (@CSO_001)
Everybody don dey marry left and right…
Peller don go, Geh Geh don go…
Na only me remain like last bus stop 😭😂
But no wahala sha…
I no dey rush my destiny 💯
My own go come complete — no be management 😎🔥
For now…
I go just dey chop rice for people wedding and dey dance like say na my own 😂💃🕺
#SingleLife #GodTiming #NoPressure #MyTurnGoCome
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Lekee Naija: Every man is appointed his time. May be when you wan marry dem fit dey sell fuel for 3k per litre, bag of rice for 300k, basket of tomatoes for 200k, etc 😀😀
Etiko Abideen Babatunde: I go marry oo
Chinelo Jemimah: Exactly your own go come complete
Mild Uchenna: Go and marry ooh
Comfort Yako Asala: Shine ya eyes for here. Anything can happen