Post by Omoniyi OJ (@Unku_OJ)
Even Trump sef wey I dey look as my role model like this thing called watermelon.

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Priscillia Joseph: Dey there. Men na men
Eneojo Sani: E be like say you no know Trump!
Kamcee: Which one come b this 😭