Post by CSO intl (@CSO_001)
Back from church with my babe 🙏❤️
Heart full, mind calm, and blessings on overflow.
God dey run am 💯✨

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
FredMan 💠🌹 💠: Trust more on God not man
Miss Annabel Ossai: So you don turn Oyibo over night
Omotosho Kehinde Seun: Una welcome back ooo
Linzkits: You dey enjoy
Joseph The Dreamer: Welcome bro, how service
Felix: Happy Sunday
Etiko Abideen Babatunde: I go love ooo
Adeyemi: Infact heennn my sis @Annabel me sef I wonder ohhh.. oyinbo💁 and then babe coming back from the “house of holiness ❓then I begin to reason am, na babe abi na wifey.. then I come tink am say hmmm my hubby of a decade and plus too most time dey call me babe, so everything still go
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: So na woman you go look for in Church
This guy sha 🤣
This guy sha 🤣
Chinelo Jemimah: Automatically white skin immediately