Post by AOJ (@OsobaseAOJ)
Towing van come for car wey break down, the towing van come break down for there. Na so dem bring car come take tow towing van comot.
If e dey happen elsewhere, na Naija e start.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Idorenyin Etim: lol. Nigeria is nobody's mate ๐คฃ
Net-News: ๐
๐คฃ๐
Mild Uchenna: Omo.. water enter garri be that
Rejoice Osunwoke: Naija na signs and wonders.
Reality Check โ
: ๐๐๐๐ events like this needs to be captured. Nigeria keep setting standards for the world to follow ๐.
Omotosho Kehinde Seun: You find everything in Naija
Parent Push: ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Comfort Yako Asala: Chai!! Water pass garri
Anything is possible in Nigeria just take it a it comes. Life continues ๐๐๐
Anything is possible in Nigeria just take it a it comes. Life continues ๐๐๐
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Isn't that funny
Chi Ekpunobi: Cruise nation๐คฃ