Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)

Person wey advice me to avoid men don dey do wedding today. Not that I'm pained o, I just say make I tell una😭

Person wey advice me to avoid men don dey do wedding today. Not that I'm pained o, I just say make I...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

LEKEE VIBE's family: Continue dey listen
eze oba: Proverbs 16:29 (KJV)
A violent man enticeth his neighbour, and leadeth him into the way that is not good.