Post by Rejoice Osunwoke (@Scripter)
Japa things!!!
I don finally leave this country for una. Make una sha enjoy and keep am safe till whenever.
E be things.โ๐ฝโ๐ฝ
๐ค๐ค๐ค
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
ka-alenebari numene: I dey ur back
Comfort Yako Asala: Dis background movie dey sound like say police dey front or boat go capsize na ๐ฉ
Abeg buy salt on your way back ๐
Safe journey ooo
Abeg buy salt on your way back ๐
Safe journey ooo
Gladden Ngozi: Abeg oooo. Nigeria May be hard but you see this kind japa. No try am ooo. ๐
David Onyedikachi: Hope say Una Sabi swim. Shipwreck dey oh ๐
Rejoice Obiageri Ibe: Buy me bread when you Dey return oga scripter. Soft one
Linzkits: Nigerians ehn
Chi Ekpunobi: For this kind of wave? Happy Japa๐
Omotosho Kehinde Seun: Safe man
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: I don't think this is safe though ๐ค
Omotoso Taiwo Yemi: I hope you have Madam Abike Dabiri's number