Post by YUSUF ISSA (@yusuf_temitope)
BREAKING: United States has now imposed visa restrictions on yahoo boys and their immediate family members, saying Americans lost $10 billion to fraud in 2024 alone.
Yahoo boys una don hear U.S. no wan see una near their Consulate/Embassy.
Damage wey una dey cause don do like dis..

0 likes · 0 comments · 0 shares