Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

Officer abeg no insult me oh.
Which one be "I no resemble person weh fit afford this car ". Shift before I climb your leg ๐Ÿค—๐Ÿซฃ๐Ÿซฃ

Officer abeg no insult me oh. 
Which one be "I no resemble person weh fit afford this car ".  Shift...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Why you too go buy big car ๐Ÿคฃ
Like minds๐Ÿซ‚: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ as a detective that he is, he has detected a thief ๐Ÿ˜‚
Miss Annabel Ossai: But Mazi talk truth no be you get the car๐Ÿคฃ
Mild Uchenna: Could it be true?? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
๐Ÿ„ฐ๐Ÿ…‚๐Ÿ„ท๐Ÿ„ธ ๐Ÿ„ฑ๐Ÿ„ท๐Ÿ„พ๐Ÿ„ผ๐Ÿ„ฑ๐Ÿ„ท๐Ÿ„พ๐Ÿ„ผ: Me sef dey look you as the man... ๐Ÿ˜
Omotoso Taiwo Yemi: He should tell you what you are worth
Blessing Ojoma Onakpa: ๐Ÿ˜‚ may be your outfits and look donโ€™t match the car ๐Ÿ˜‚
Chi Ekpunobi: ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Joseklein Hanson: Talk that thing again
Emilola Olalekan Daniel: I go change am for the officer if na me.