Post by Rejoice Osunwoke (@Scripter)
I am still confused here.π€π€ Make e no be say na me be clone when I dey think say I be original.

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Miss Annabel Ossai: Na so me too dey hear ooo
CSO intl: Na low key no be high key abeg which of the key? Key C
Comfort Yako Asala: Better investigate o.
Wetin AI dey cause now no be here o
Wetin AI dey cause now no be here o
Rejoice Obiageri Ibe: Soft boy scripter. Stop to Dey disguiseπ
Omotoso Taiwo Yemi: Ask them why they will tell you
Mild Uchenna: We know the truth
Gladden Ngozi: ππππ
Any one wey you be no matter anymore π
Any one wey you be no matter anymore π