Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

If you like no take your relationship serious. 🫣🫣🫣

If you like no take your relationship serious. 🫣🫣🫣

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Rejoice Osunwoke: If they like make them believe wetin dey online
Omotoso Taiwo Yemi: Online talk can't have a negative effect on any serious relationship
Bariledum Favour: Na God go judge them 🤣🤣🤣
Omotosho Kehinde Seun: We plenty wey go snatch am from you ooo
DJOE: 🤣
CSO intl: Omo person fit collect am oooooo
Rejoice Obiageri Ibe: Bad person
Rejoice Obiageri Ibe: Bad person🤣😂😂
Comfort Yako Asala: Wiked somebody