Post by Chris David (@Chrisdave)

abeg make this bike man no fuckup ooo

reply as the bike man
#LekeeLekee #Trending #Nigeria

abeg make this bike man no fuckup ooo

reply as the bike man
#LekeeLekee  #Trending  #Nigeria

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

chrisdave's tv/comic: brotherly....
unit Shadrach (TST)✅: if na you weti you go do when you dey fine money
Daniel Oludipe: Wetin?! Sharperly, I go turn her round x4 sef.
Minister of Enjoyment: 100
Emilola Olalekan Daniel: This one weak me oo 🤣😂🤣
Bad niggas everywhere.

Man no dey really cast man Sha 🤣
Chukwuma: Okay Boss i know the place but na like 5mins away we dey O
Idorenyin Etim: bad thing no good🤣
Papi_J: "Oga dat place too far nau and you know say police checkpoint dey dia.
No wahala I go try nor worry."😁
Bamidele Bello: I will comply
Nze ezechimere: 🤣🤣🤣 brother code