Post by Chris David (@Chrisdave)
ANYBODY WEY MOTIVATE ME NOW GO GET SERIOUS ISSUES WITH ME 🤨🤨
#LekeeLekeeFamily #LekeeLekee #Trending #Nigeria #Viral
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chris David: abeg if u know my tomorrow help me tell am say make i no catch am
chrisdave's tv/comic: i dey here my tomorrow dey the other side.... if i catch u....
Joseph The Dreamer: I think you need deliverance 😄 more than motivation
Christopher Emmanuel: Nice one, I like it