Post by Rejoice Osunwoke (@Scripter)
Una still dey put ability to work under pressure for CV!!
๐๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
CSO intl: E choke ๐๐ is to early
Efemena Akelemo: It must surely collapse na. E don see wheen! ๐คฃ
Babalola Adedoyin Baliqis: me wey no put self still dey work under pressure lol.๐๐๐
kfb
kfb
Mild Uchenna: Can't you work under pressure?? ๐๐๐
Chinelo Jemimah: Once I sight that on the JD I tear race
Rejoice Obiageri Ibe: I cannot come and kill myself. Which pressure.
Omotoso Taiwo Yemi: Which work pressure can supersede the country's pressure
Tochukwu Lemuel: Hmmmm na jump and pass. If not e ga ebe ka okwaaa.๐
Idorenyin Etim: if i go to any interview, I will tell you point blank, I cannot work under pressure
Omotosho Kehinde Seun: You must justify your earning ooo