Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
Is good to vote for good leaders oh.
We no dey sweat for our state again. π€π€π«£

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Miss Annabel Ossai: I'm relocating to this state right away nothing you wan take meππ
FredMan π πΉ π : On point
Efe: Una sell the natural air wey God give una?
ππ
ππ
Literary Minds: Is this real?πππ
Iyinbor victory: π
Miss Annabel Ossai: Mazi you no gree share update abi
Omotosho Kehinde Seun: I'm seeing this for the first time, which state?
Omoniyi Abiola: Congratulations to I people πππ
Idorenyin Etim: Ai?
chrisdave's tv/comic: abi