Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)

They said relationship is give and take
Abeg make my partner be in-charge of the give ๐Ÿ˜‚ I go do with take ๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธ
#LekeeLekee
#Trending
#abby

They said relationship is give and take 
Abeg make my partner be in-charge of the give ๐Ÿ˜‚ I go do wi...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Mathew Clinton: No now, why you spoil that face wey dey give me joy na
Linzkits: You go remain single
Mild Uchenna: Wetin be this
CSO intl: U wan take abi
Promise Hart: Ok na
David Onyedikachi: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Omotoso Taiwo Yemi: Kindly let it be the other way round
eze oba: Ephesians 5:21 (KJV)
Submitting yourselves one to another in the fear of God.