Post by CSO intl (@CSO_001)
Title: Dashboard Don Change Everything 💰😂
Before before, na “you no dey give me time” full everywhere…
But since she sight my LekeeLekee dashboard earnings…
Omo… everywhere just calm 😭😂
Now na:
“Baby you don chop?”
“Baby no stress yourself too much o”
“Baby I understand say na hustle”
Money no be everything… but e dey explain things better 😂💯
Abeg make I hear from una👇
Na love dey sweet pass or na alert dey sweet pass? 💸❤️
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Nkechi Divine: Lekeelekee don rewrite the story 😂🤣😂🤣