Post by CSO intl (@CSO_001)
How una dey survive this Tinubu government? π€π³π¬
Transportation don turn luxury ππ
Food price no be here again ππ
Everyday na new struggle, new strategy π
You go enter market with β¦5k, come out with nylon wey light like feather π
Transport wey be β¦200 before don jump reach β¦700+ πΆββοΈπ₯
Abeg make we talk trueβ¦
How you dey cope?
β’ Na side hustle?
β’ Na cutting down expenses?
β’ Or na pure grace of God? π
Drop your own survival style make we learn from each other π
Because at this pointβ¦ na only strong people dey survive πͺπ³π¬
#Nigeria #Hustle #SurvivalMode #TinubuEconomy
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Ibrahim noah: God wonder my brother
Ibrahim noah: God wonder my brother
David Onyedikachi: 5k market na for pocket e dey enter self π
POULTRY AND FISHERY: The country is so bad economically right now
Like mindsπ«: Tinubu must go
Promise Hart: My brother is not easy, many people are really suffering oh
Felix: Omor
Everywhere hard ooo
Everywhere hard ooo
Felix: Please boss give me a follow back
Thank you very much
Thank you very much