Post by CSO intl (@CSO_001)

China don turn flood water to something useful 🌊💧
Naija still dey use flood take do swimming for parlour 😭
No be say we no sabi…
No be say we no get brain…
But every 4 years, we go still carry vote give same story.
When rain fall, na suffering.
When election come, na forgetting.
My people, when we go wise? 🤔🇳🇬
#Naija #RealityCheck

China don turn flood water to something useful 🌊💧
Naija still dey use flood take do swimming for p...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Adeyemi: If only each person will try to be responsible and begin to think of the most sensible way of disposing their waste. Even if we are not I.T or A.I savvy, at least we all should be able to think of a sensible way to dispose our waste (even if the waste management team refuse to come to our area). Jus...