Post by Licia Gyang (@gyang_felicia)
Me wey no dey watch football say make I put mouth post something about football yesterday, na so the post just get 2 reactionsðŸ˜ðŸ˜
Lesson learnt, I go dey focus on wetin I sabi best
0 likes · 0 comments · 0 shares