Post by Zeal Nwoke (@zealtheedifier)
It amazes me how one who claim to be a true lover of the round leather game ⚽ hates MESSI because of his love for CR7!!
I don't need to be a Lionel Messi fan to acknowledge the fact that he's the goat. If you truly played football and you understand what it means to enjoy good football, you'll twale 🙌 for MESSI.
Abeg which kain football lover u be and How u dey take sleep comfortably for night with dis kain bad belle? 🤷
People wey dey try by all means to talk down on LIONEL MESSI no different from those people wey mock Jesus on his way to the cross. Be careful of such people 🤔
Just as Jesus Christ is the lord of glory so is Messi the god of football.
Nothing we can add or remove 😂😂

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Onyeka Ka chi: Na Judas kissed Jesus goodbye,
But your Messi is kissing worldcup goodbye dey play, thank God he is on history part now may we hear word,
But your Messi is kissing worldcup goodbye dey play, thank God he is on history part now may we hear word,