Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

Those of you that were doing this thing those days.
How far nah, Hope you are a billionaire now. 🤗🫣🫣

Those of you that were doing this thing those days. 
How far nah, Hope you are a billionaire now. 🤗...

0 likes · 0 comments · 2 shares

Comments

Linzkits: The now work for D students
Omotoso Taiwo Yemi: Lawfully he is right

Religiously he is right and

Humanitarianly he is wrong.

All in All

Let's be kind to one another.
CSO intl: I hear say the other guy na governor now
Comfort Yako Asala: Ask dem 😩🤣🤣🤣
Dat na why I loved back benchers.
You see all these fronts seaters, na dem sabi do this wickedness in high places 🤣🤣🤣🤣
Student_Nurse Eno Wellington: This post reminds me of something.

For exam hall, copying fit help you pass. But for health, copying another person's medication or treatment fit put your life at risk.
No be because e work for your friend mean say e go work for you.
Your body no be another person's answer sheet ❤️.

Have you ever...
Parent Push: Sometimes this kind of people no Dey write ✍️ correct answers 🤦🏽‍♀️
Promise Hart: Them don blow
TOK YA TOK: Na pos I see this guy dey do , as he knew book reach

#Tokyatok
Samuel: Mumu dem
Obi Chisom Christiana: But e get as this life dey sha, sometimes na those ones perceived as olodos dey first get work 🤣