Post by CSO intl (@CSO_001)
😂💀 Argentina players don already open laptop…
dem dey fill form for LekeeLekee content creator program as we speak 😭
Even goat sef don register finish—username: “Crying GOAT TV” 🐐📹
Football don show them shege, now na content go pay bills 🤣

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
IPKISS: No be small