Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)

How Una wan make I sleep like this😑
Haaaaaaaaaaaaa
After I don price the car 🚘 I want buy with my stake money πŸ™†β€β™€οΈπŸ™†β€β™€οΈπŸ™†β€β™€οΈπŸ™†β€β™€οΈ
Now my house rent and my incoming car is gone πŸ€¦β€β™€οΈπŸ€¦β€β™€οΈπŸ€¦β€β™€οΈπŸ€¦β€β™€οΈ
Messi you do this one ooo
But I still Dey loyal πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ
#LekeeLekee
#Trending
#abby
#football

How Una wan make I sleep like this😑
Haaaaaaaaaaaaa
After I don price the car 🚘 I want buy with my...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Linzkits: Get sleeping pills
Parent Push: Abeg try and sleep that is why I didn’t watch it