Post by CSO intl (@CSO_001)

πŸ˜‚ Na today sun decide shine, everybody turn Usain Bolt!
I just blink small, my neighbors don occupy rope finish like say na land allocation πŸ˜­πŸ‘•
Clothes dey hand, rope no dey… now I dey negotiate like say na business deal πŸ˜‚
Abeg make una remember say we all dey the same compound o… leave small space for person πŸ˜…
Moral lesson: For Naija, once sun show, no dull… na first come, first dry πŸ€£β˜€οΈ
#CompoundLife #NaijaWahala #SunOutRush #LekeelakeeNeighbors

πŸ˜‚ Na today sun decide shine, everybody turn Usain Bolt!
I just blink small, my neighbors don occupy...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

LEKEE VIBE's family: That is the season for you
Omotoso Taiwo Yemi: My experience when I was in school