Post by CSO intl (@CSO_001)
πβ½ This France team need to register for LekeeLekee Content Creator Program ASAP!
Because wetin we watch today no be football againβ¦ na pure CONTENT! π€£π₯
Goal dey fly enter like say na free WiFi πΆ
Defense just disappear like network for village π
Midfield? Vibes and cruise only π
England come turn the match to cinema π¬
France try reply but damage don already too much π
Final score: 6β4 β Na who dey play ball? Na who dey create content? π€―
Abeg make somebody tag themβ¦
LekeeLekee dey wait for una registration ππ
#FootballDrama #WorldCupVibes #EnglandVsFrance #LekeeLekee #CSOintl
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Linzkits: Looking like this world cup has been compromised
Mild Uchenna: Lol..
Miss Annabel Ossai: Me self shock, goals just dey flow like this Lekki flood
Blessing Emmanuel: This Francis team are like pure water bag
Chinelo Jemimah: Youβre funny
RealNimona: See playing
DENNIS: Them never see shunchunchin
Discipline Creates Wealth. Not Luck.: It seems like France gave up the third place before the game. The only player with a stake was Mpappe and he got it.
Promise Hart: No be small thing yesterday match was wonderful