Post by Rejoice Osunwoke (@Scripter)

This Man Utd sef eh!
Season never start and una don dey serve us like this.

I don tire for this Man Utd😩😩

This Man Utd sef eh!
Season never start and una don dey serve us like this.

I don tire for this Man...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Cephason Skycruz Kings: Hahaha former big men
Mild Uchenna: Perfect start of the season 😁