Post by Delight Bamidele (@delight_bamidele)
Abeg pour Baba bleach or Boiling water make e bleach and also replicate same bleachness on the economy ooooooo
Biko🤷🤷🤷
DSS no Kom here oooooo go villa, Go look for invisible person wey create parastatal abeg no vex

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Miss Annabel Ossai: Lol🤣🤣🤣
He dey try escape but we don catch am
He dey try escape but we don catch am
Miss Annabel Ossai: Follow ba
Omotayo: No be small thing oooo