Post by Aghedo Obamedo (@Aghedo)
Dear Naija feminists; Are you not seeing what David Umahi did??????
Oh na politician! Once na poor man now, Una go dey run up and down like the last kpomo in ogbolor soup.
Hypocrites.
0 likes · 0 comments · 0 shares