Post by Onos Atori The FLINGrooM (@OnosAtori)

Wetyn be dis wan like dis? Be like sey person no sabi hustle..... The bills don dey tear shirt. Guy man no guy man again. You go see watyn you like you go waka pass am -

Wetyn be dis wan like dis? Be like sey person no sabi hustle..... The bills don dey tear shirt. Guy...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Mild Uchenna: I feel you, my brother. Tough times no dey last forever. Keep pushing, stay focused, and don't give up. One day, you go buy am without checking the price. Better days are ahead.