Post by Kush Alabi (@kushalabi)

Ganduje’s daughter and Sen. Wammako’s son are directors in NWDC.

Akpabio’s daughter has been cleared by senate as board member of SSDC.

Wike Dey use him son to grab lands for Abuja.
Umahi pikin na local government chairman.

14 ex governors get children for house of reps… But Queen of the coast say make una go dey fry Akara and sell Kulikuli*

You wey dey struggle to feed yourself and family because of terrible economy dey social media dey support and defend rubbish 🙂

Clap for yourself, mumu you’re doing well 🙄🙄🙄🙄🙄

Ganduje’s daughter and Sen. Wammako’s  son are directors in NWDC.

Akpabio’s daughter has been clear...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Gladden Ngozi: Hmmm.