Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

Nigeria, Wetin We Don Become?
We dey shout “Change!” every election,
Yet Ali Modu Sheriff, wey dem accuse say e sponsor Boko Haram,
Still dey move free, still dey play politics.
Buji Foi, the man dem appoint as Commissioner,
Attend one meeting, call them “house of thieves,”
Resign sharp sharp... and dem kill am!

Femi Falana dey talk, but the system dey sleep.
Terror sponsors and thieves dey run our affairs,
While our children dey die, our future dey burn.
Nigeria, wetin we don become?
When the hunters and the terrorists dey share the same table,
And the people dey suffer in silence.

Wake up!
This na our country no be their playground.

#WhatSocietyRewards #BrokenButNotBent #NigeriaWakeUp
#WeMove #YasukeProject #SPECProject

Nigeria, Wetin We Don Become? 
We dey shout “Change!” every election,
Yet Ali Modu Sheriff, wey dem...

0 likes · 0 comments · 0 shares