Post by Comfort Yako Asala (@Com4th)

You see all this oyibo account wey dey follow only ladies/women/females in short my gender for here na scam. The person behind that account dey one corner of his room dey find whom to scam. How can you follow only ladies or gentlemen ?
As in how? ๐Ÿ˜
Oga, I no follow back. No be qwarel o. We all know the strategy ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ.
Good day my beloved LL Family. Pardon my rant ๐Ÿซข๐Ÿ’

You see all this oyibo account wey dey follow only ladies/women/females in short my gender for here...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

POULTRY AND FISHERY: I guess we all need to be careful of people who come to us with promises of love, money, job , investment and the rest.
I even saw an Elon musk account ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
menari personal and family support: You didn't rant o, we all need the heads up
LEONARD-G: Lol e get where scam no dey for Nigeria. Even inside church, too ๐Ÿคฃ
Emoji CSO: Make oyibo people mind their business oooooo ๐Ÿ˜‚
CSO intl: Everyone needs to be careful with all this ai oyibo picture account
GOODNESS: Hurry dey nah
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Can we get the account displayed here please so that we can help to guide against people falling prey to them @Com4th
FredMan ๐Ÿ’ ๐ŸŒน ๐Ÿ’ : Increase the volume
Parent Push: Some people here they need their head to re-examine, oyinbo fire
Mls Safiyanu Bari: Aiko I will take this advice heartedly