Post by DLiNKS 01 (@dlinks01)
But things dey happen oh!
two rich people go dey talk and laugh, pesin wey dey watch from a far wey no even dey hear wetin dem dey talk go begin laugh like sey he dey with them..... 🤣🤣🤣🤣
0 likes · 0 comments · 0 shares