Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
I no gree fall today for church deliverance.
This Pastor tell Ushers to throw me for ground say I get stubborn spirits. Is this Fair? ๐ฅ๐ฅ

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
POULTRY AND FISHERY: Allow God to work on your life ๐๐
Ortega kolawole Afolarin Ogunwale: You sef stubborn true true
Lekee Naija: You guys are just too funny ๐๐
Kelvin Nwokocha: You are lucky you still dey alive they no break your back or hand ๐๐
Njoku Christiana: Hmmm
FIYINFOLUWA: Why do you want to spoil work for pastor
CHIEF IDIKWU MOSES: If you de attend Pentecostal church you go explain tire!๐คฃ
Gladden Ngozi: ๐๐
Justice for @Mazi_
Justice for @Mazi_