Post by Make My Message No Cast (@mmmnc)
E get wetin dey my mind wey I wan tell The First Lady of Nigeria, but I go wait till power Comot their hand.
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Obamiso: That makes you a wise man, make them for no use your life play politics inside kuje prisonπππ