Post by Kush Alabi (@kushalabi)
Nobody is disturbing Labour Party again na NDC or ADC.
Anyway na player wey hold ball dem dey tackle but they will try but they can't stop Him.
A New Nigeria is POssible. ✌️

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Ebika Kpou: Na player wey hold ball them dey tackle, no be lie.
Emmanuel Yohanna: Keep tackling. I don't trust any politician again. You are the same thing.