Post by Parent Push (@comfy69)
Una good morning oooo, happy Saturday morning hope Una sleep well.
They say make we Dey fry akara I don start my own akara business abeg patronise oooo, I get delivering dispatch riders just incase.But I no Dey sell kuli-Kuli
#FirstLady
#LekeeLekee
#akarabusiness
#Parentpush

0 likes Β· 0 comments Β· 1 shares
Comments
Comfort Yako Asala: Ma'am πππ
Dia Mama give better entrepreneur for dem. I no understand why motor no dey for d matter.
Wo!! We go get sense last las.
Plenty sales for you π
Dia Mama give better entrepreneur for dem. I no understand why motor no dey for d matter.
Wo!! We go get sense last las.
Plenty sales for you π
Parent Push: No be small thing, all na strategies οΏΌthey will not be there forever.
Chukwuka Okezie Anunobi: The real clueless govt.
Godson Okorie: πππ
Gyang Isaac: Weldon Mummy, abegg Akamu dey .??
I wan use am follow up the AKara π
I wan use am follow up the AKara π
Ezeibekwe Damian: Is well
Parent Push: Tomorrow I will add it with bread @Izyke
David Onyedikachi: First lady talk am oh. Your business dey thrive oh
Leslie: This small business idea my able first Lady give una everybody don become rich with it, I will start my own tomorrow π₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ, bad government