Post by Miss Annabel Ossai (@Annabel)
All of una wey dey Sing " On your mandate we shall stand" make una no sing am reach me oo cus i fit forget my hand for person mouth🥺🤔
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Miss Annabel Ossai: Eh no go funny oo😃
Emoji CSO: E don reach to seat down on the mandate oooooo
🄰🅂🄷🄸 🄱🄷🄾🄼🄱🄷🄾🄼: Despite women empowerment by Nigerias first lady?