Post by Anthony Olaoye (@anthony_olaoye)

@Ojyokpe @ayomairoese the juju wey dem dey use call people from America come back home why can't they use the same juju to call those children out of the bush. African juju na wickedness dem dey use am do not the good things.

@Ojyokpe @ayomairoese the juju wey dem dey use call people from America come back home why can't the...

0 likes · 0 comments · 0 shares