Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

Since we close church na advice our pastor wan use finish me.
Him never ask me if I don chop self. ๐Ÿ˜ฅ

Since we close church na advice our pastor wan use finish me. 
Him never ask me if I don chop self....

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

POULTRY AND FISHERY: Na this face you wan use hear word ? ๐Ÿ˜‚
David Onyedikachi: @poufish
Make him talk finish, I go still do wetin dey my mind.
Leslie: What did you do
Gladden Ngozi: Your face doesnโ€™t look innocent and that ear na nti plastic. What have you committed again? ๐Ÿ˜€
Vincent Nwosu: you sef try dey behave well na.
David Onyedikachi: @FrancisSmiles
Just because I dey find 50 naira change before I give offering oh
David Onyedikachi: @Gladden
๐Ÿ˜‚ He wants me to give God what will pain me Financially oh
David Onyedikachi: @mvcn
I'll sir, by God's grace
Parent Push: This your face need to be wash , abeg next time look for change before you come church ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™€๏ธ
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: You can also tell him that you haven't eaten ๐Ÿ˜