Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
This my Papa no dey hear word at all.
One day massage therapist go kill am oh.

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
POULTRY AND FISHERY: Let him enjoy himself please ๐
David Onyedikachi: @poufish
I don leave am. ,๐ฏ
I don leave am. ,๐ฏ
Saheed Tajudeen: He can't die
David Onyedikachi: @saheedT okay oh ๐
Engr Kenneth Okojie: Him dey owe this woman money ...na deathrow him dey so
David Onyedikachi: @dodorima77
Aswear ๐๐
Aswear ๐๐
Comfort Yako Asala: ๐๐๐
Palle dey shift bones and tap current you dey talk wetin no dey book. Abeg, shift ๐
Palle dey shift bones and tap current you dey talk wetin no dey book. Abeg, shift ๐
Adam Mohammed: You wan kill am??
David Onyedikachi: @Com4th
๐๐
The man don like worldly things pass me.
๐๐
The man don like worldly things pass me.
Gladden Ngozi: Na nti plastic?
Now I get it ๐คฃ๐คฃ
Abeg, allow him to enjoy himself, biko
Now I get it ๐คฃ๐คฃ
Abeg, allow him to enjoy himself, biko