Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)
Your self appointed class monitor is here again!
If you be true African wey wan know the full truth about how dem dey play chess with our countries like say na monopoly, go read "Cry Havoc" by Simon Mann.
#WeMove #YasukeProject #SPECProject #LekeeLekee
0 likes · 0 comments · 0 shares