Post by Engr Kenneth Okojie (@dodorima77)
Obi since you get all the expo to Nigerian problem give tinubu just 2 ..insecurity and light ...pls dem no carry 1st for this matter ...we know that guy na empty brain .....lol

0 likes Β· 0 comments Β· 2 shares
Comments
David Onyedikachi: Obi cover your book wella π
Kenneth Franklyn: I don't know why this man is stingy with everything. Common to give him one expo mba
Miss Annabel Ossai: I love thisππ€£
Francis Eze: If Obi does not want to give him any, he should snatch one and run away like ballot box.
Parent Push: Abeg cover it well .
JulietUlom: π€£π€£π€£π€£π€£
Minister of Enjoyment: them get the expo baba no sabi use am
Femmy ASAOLU: Obi sef dey manage the little answer wet dey him hand u wan make hin share ram with Tinubu again? Impossible!!!
Anita Akanimoh: Smiles..
Gbola Bomi: Obi is empty and rabble-rouser