Post by Otunba Double Sultan (@DoubleSultan)
Once I find that place wey una dey get this money, walahi nobody go fit remove my hand. I go carry the whole bag run.

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Mild Uchenna: Lol... We die there!