Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

IMF wan double the wahala!
'Extend VAT to fuel and tax your calls/data sharply!'

Meanwhile, National Assembly don budget ₦110 billion for 465 bulletproof jeeps + juicy allowances... Court say "una mumu never do?", dem still dey find way.
As Naija dey so na the bulletproof wey go protect them from your hungry village people be that. Us wey dey use okada go manage the fuel wey go cost leg + hand.

Naija na comedy show wey no get intermission

#WeMove #YasukeProject #SPECProject #LekeeLekee

IMF wan double the wahala!
'Extend VAT to fuel and tax your calls/data sharply!'  

Meanwhile, Natio...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

STEVEN KELLY: Is this global or just Nigeria please 🥺