Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)
Contentment and staying out of competition, Na me get am!
Nobody lifestyle fit make me run pass my destiny...๐
Mi o le wa para mi ki owo mi to de oo๐
#LekeeLekee
#Trending
#abby
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
OGUNADE ADEPEJU: Best way to live life.
Omni_Kno'est: Best way to avoid unnecessary stress
Ubom Akaninyene T: I no fit believe any woman in this one.
TOK YA TOK: Tell your gender , over do dey worri dem .