Post by TOK YA TOK (@pupa)

Reps ask Tinubu to flush out bandits, kidnappers from Nigeria

#Tokyatok : NO BE DEM DEM BE DEM DEM ?

NA NOW DEM KNOW SAY BANDIT DEY ?

WETIN DEM DEY TOK SINCE NOW ?

HOW YOU GO FLUSH YOURSELF OUT FROM YOR COUNTRY.

#News #Nigeria #Viral #Trending #LekeeLekee #Arisenews

Reps ask Tinubu to flush out bandits, kidnappers from Nigeria

#Tokyatok : NO BE DEM DEM BE DEM DEM...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Linzkits: The same rubber-stamped reps... Let say they are acting the script