Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)
Your self appointed class monitor is here again!
Today we go clap for @abdul_yomi for scoring high on fingering our brains with teasers!
But make una fear person wey fit survive alone...
Because those ones dem dey dangerous pass armed robber.
You no fit use 'if I leave you, you go suffer' threaten them.
Dem go just zoom, build empire, still chop better life while you dey cry in group chat.
#WeMove #YasukeProject #SPECProject #whatstrendingwithojyokpe #LekeeLekee
0 likes · 0 comments · 0 shares