Post by Bourgeon Ailog (@Ailog)
Splashing around, but you’re the one making waves. 🌊✨ ##BourgeonAilog @followers

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Eneojo Sani: See as you land me for trouble just now!
I been don fuck up before, wey lead my wife to gather investigative skills pass FBI.
I don repent oh! but just as we dey eat breakfast na so this your image pop up,
come send my wife into her scary interrogative mode..."who dey send you nude photos?"
Abeg!...

Bourgeon Ailog: 😆 I have no apologies whatsoever. Thanks for your comments