Post by Udeh Maduabuchi (@UdehMaduabuchi)
By 9pm, the paper wey waka comot from Okinitou don change skin.
Ghost numbers enter. Our real numbers disappear.
That same mama wey sell akara for 7am, wey see her vote counted for her front, watch TV for night see dem turn am upside down.
#GiveAlexHisMandate

0 likes · 0 comments · 0 shares